Monday, 3 August 2015
FUNNY JOKES-EBOLA VIRUS VS HIV-LAUGH TILL YOU FAT
Imagine Hiv AidS and the new EBOLA virus fighting and showing their potential skills and achievements so far. AIDS vs EBOLA The fight begins let us see what this 2 dangerous diseases are fighting for: AIDS:-hahaha i know it,i knew they will find ur cure idiot EBOLA:-shut up jor, you are just being jealous of me because i have come to take over from you mumu AIDS:-look at dis f00l o,, who is jealous of u? how many people have you killed sef that you are now blabing because of you they have built isolation unit for u in lagos. EBOLA:-Forget i still they study lagos market very soon i go enter ground ode AIDS:-abeg go si don for corner as u big reach na ordinary kolanut dem wan usecure u,,,,no worry by the time dem go begin to use gala nd lacasara cure u ehn u go knw say lagos market no easy to penetrate anyhw idiot.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment